Your Music, Your Vibe, Your Verse
WeWe

WeWe

Ruger

245 kbps 03:01 Worldwide 0 plays
Synced Lyrics 41 lines
Synced by 乙什☻☻mVęrse
Ibilẹ
I'm obsessed, I am so 💬 🗣️ 📢 in love 💕 💞 💓 with myself
I dey burst my own brain, 🧠 💡 💡 still impressing myself
You cannot shame the shameless, first work on yourself
You no 👎 🙅 ❌ righteous reach the girls wey stand Osapa by 12
Locked 🔐 🔒 🔐 myself in my stash house 🏘️ 🏡 🏡 and I’m listening 🎧 👂 🎧 to Adele
Telling myself, "Ruger, go 🟢 🚶 ➡️ easy on them'
If I don kpuff them finish, who I wan compete with?
If I don lock 🔐 🔒 🔒 them inside can, who dem wan con beef with?
Money 💵 💰 na water, 💧 💧 and e 🗣️ 🗣️ no ❌ 🙅 get enemy 😈
Me and my bro, we go 🟢 ➡️ 🚶 make am by any means
As it is, na mint full my jeans
We dey do give 🎁 🎁 🎁 away, at all at all or anything
Who run 💨 🏃 💨 am? Na bros J. run 🏃 🏃 🏃 everything
Wetin be savings, omo, 👤 ❤️ 👤 we don chop 🍲 🍲 😋 everything
As it is, na mint full my jeans
We dey do give 🎁 🤲 🎁 away, at all at all or anything
I suppose go 🚶 🚶 🚶 for xray 'cos everyday, man, I dey chest billing
Owu no 🙅 go 🟢 ➡️ see 🔍 me, and the money 💸 💵 no ❌ 🙅 go 🟢 finish
Check my head 💆 🤯 🗣️ to my toe, Alhamdulilahi, you go ➡️ 🟢 🟢 see 👀 👀 🔍 the steeze
Diamond on me my neck, body don dey freeze
Fine fine girls, dem wan give 💝 🎁 🎁 me kiss 💋 😚 😚
I no 👎 fit stay 🏠 🛑 up all night, 🌃 🌃 make I no ❌ 👎 ❌ collect money like 👍 usher
All my men dey para, abi make I show you my contact?
Enemies 👿 ⚔️ 😈 na bastard, they later throway salute and shun sir
Mo 🧑 💬 👤 kala gan-an, Mr Joker, how much be my money 💰 💵 💵 in total?
Bros J, make I no 👎 👎 ❌ see 👁️ 🔍 🔍 nemesis
I don dey collect head 💆 💆 💆 inside Mercedes
Even they do werey in God's 🙏 🙏 🙏 premises
For days, 🌅 🌅 ☀️ lati ⬆️ ⬆️ ⬆️ ibẹrẹ Genesis
Ọba collabo ni 🔗 🔗 🔗 ko ❌ 🙅 🚫 sẹlomi
Ruger gbe wọn lọ pẹlu melody
Money 💵 💸 💰 na water, 🌊 💦 🌊 and e no ❌ get enemy 👿 👿
Me and my bro, we go 🚶 ➡️ 🟢 make am by any means
As it is, na mint full my jeans
We dey do give 🎁 🤲 🤲 away, at all at all or anything
Who run 💨 🏃 🏃 am? Na bros J. run 💨 💨 🏃 everything
Wetin be savings, ọmọ, we don chop 🍲 🍽️ 😋 everything
As it is, na mint full my jeans
We dey do give 🤲 🎁 🎁 away, at all at all or anything
0:00 0:00
Playlist Login
Space Play/Pause←→ Seek↑↓ VolumeM Mute
Support ZhoomVerse with Crypto
BTC bc1qldgaauy7vs56q5mcafsj8d6l3zhweq7yx3qjrr
ETH 0x63ddf205A6d002180d79AFe4Be57756FcF7fF139
USDT (TRC-20) TXMBM9yaJKzbcJb5rW3ucgHcT2fyWViJAh