Your Music, Your Vibe, Your Verse
Tungba

Tungba

Zinoleesky

245 kbps 02:47 Afrobeats 1 plays
Synced Lyrics 66 lines
Synced by 乙什☻☻mVęrse
Me, I wan roll my jombo oh
If I like, 👍 wọn má like 💯 am (like, 💯 wọn má like am)
(Zino', Zino', Zino', Zino')
(Zino', Zino', Zino', Zino')
(This, is crazy) 🤯
The way I just dey drop my tungbá
Dem say na me dey give 💝 dem pressure
As I dey drop my tungbá
Dem say na me dey give 🎁 dem pressure
Me, wey I just dey do my thing dey go, 🟢 ẹ fimi lẹ, ẹ jọọr
As I dey drop my tungbá
Dem say I dey give 🤲 dem pressure
Wò, baby, 🍼 how you dey? Baby, 🍼 tell me what's up
Tell me how you doing, baby 🍼 girl, kilọn sọ?
Anytime you see 👀 me, know the party 🎊 don't stop ✋
You no ❌ go ➡️ fit to go 🚶 until your mama don call
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá
As I dey my red 🟥 bandana, I be chilling in Alabama
Kòdigbá tin bá fá gbáná (oh-whoa), k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá (whoa)
As I dey my red 🔴 bandana, I be chilling in Alabama
Me, I wan roll my jombo oh (jombo oh)
I'ma light 🔆 up, lighter 🔆
If I like, 👍 I'll knack her
Especially at nighttime
You will know when it's that time ⌚
Èmi, I'm a lover, not a fighter 💢
Me, I love 💖 her combo
With you, I go ➡️ spend my lifetime
Baby, 👶 k'ámá yá'tá oh
On top your matter, I ready to burn my data 📊
Baby, 👶 k'ámá yá'tá
But, gbè'sẹ nlẹ ò, májẹ kọ ká ẹ mọ'bẹ
Ebelebe, say time ⏰ no ❌ dey
Wanna get paid like 💯 Dangote, unto plenty people no 🙅 dey
The way I just dey drop my tungbá
Dem say na me dey give 🎁 dem pressure
As I dey drop my tungbá
Dem say na me dey give 🎁 dem pressure
Me, wey I just dey do my thing dey go, 🟢 ẹ fimi lẹ, ẹ jọọr
As I dey drop my tungbá
Dem say I dey give 💝 dem pressure
Wò, baby, 🚼 how you dey? Baby, 🚼 tell me what's up
Tell me how you doing, baby 🍼 girl, kilọn sọ?
Anytime you see 🔍 me, know the party 🎉 don't stop 🛑
You no go 🚶 fit to go 🟢 until your mama don call 📞
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá
As I dey my red 🟥 bandana, I be chilling in Alabama
Kòdigbá tin bá fá gbáná (oh-whoa), k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá (whoa)
As I dey my red 🟥 bandana, I be chilling in Alabama
And these things wey I like, 👍 it's my life 💓
Mò lè gbè Juju s'òri Highlife
Hmm, ṣè you wan try?
Plenty bagga dey my hand, 🤚 timed
Can't check me, ò ri pè mò rugged
Málọ baby, 🍼 most wanted
Running 🏃 now, every day, 🌅 tell me what's up
Wọn mọ'yè tin mò gbá l'ọsẹ
Head 🗣️ to toe on fleek
(Zino', Zino', Zino', Zino'), dem still say na my gee
(Zino', Zino', Zino', Zino')
(This, is crazy) 🤪
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k'ẹtò mọ pè ọgbá wá l'árá
As I dey my red 🟥 bandana, I be chilling in Alabama
(AJ)
(Bob Berry, Berry-Berry)
0:00 0:00
Playlist Login
Space Play/Pause←→ Seek↑↓ VolumeM Mute
Support ZhoomVerse with Crypto
BTC bc1qldgaauy7vs56q5mcafsj8d6l3zhweq7yx3qjrr
ETH 0x63ddf205A6d002180d79AFe4Be57756FcF7fF139
USDT (TRC-20) TXMBM9yaJKzbcJb5rW3ucgHcT2fyWViJAh