Your Music, Your Vibe, Your Verse
LIFESTYLE

LIFESTYLE

Zinoleesky

243 kbps 02:56 Afro-Beat 0 plays
Synced Lyrics 56 lines
Synced by 乙什☻☻mVęrse
Big 🦣 Vibes
Ayy-ayy, yeah-yeah oh
My lifestyle dey give 💝 dem wahala 💥 oh
My lifestyle dey give 🎁 dem wahala 🤯 oh, uh-uhn
Mo 👤 ku o, mm-mm yeah-yeah kolo
I no ❌ fit hide solo
My lifestyle dey give 💝 dem wahala 🤯 oh
My lifestyle dey give 🤲 dem wahala 🤯 oh
Uh, my lifestyle dey give 💝 dem wahala 🤯 oh
Mo 👤 yan 🗳️ saka, mo ṣe saara
Tell me why dem con dey para
They want make my food 🌮 turn sour
But still I say Asante sana
Ti ✅ o ba s'ẹyin, ko 🙅 le s'awa o, uhn
Say dem wan try to kill my ginger 🔥
They wan cut my liver, but only money 💸 make me shiver
Say I go ➡️ call 📞 my dealer
Dem wan try to kill my ginger ⚡
They wan cut my liver, but only money 💵 make me shiver
Say I go 🟢 call 📲 my dealer
It's a lifestyle, that's how we roll
Sexy baddies wọn ma ka mi 🤲 o
All these fine, fine girls call 📞 me daddy yo
When we step outside, they already know
K'awọn fine girl, wọn ma dá mi 👤 lohun
All these fine, fine girls call 📞 me daddy yo
Say we been looking fly 🚀 when we step anywhere
Do that thing wey dey make me dey vex
All these people wan make I rest
If I 'gree for dem, make I bend
Do that thing wey dey make me dey vex
Looking fly ✈️ when we step anywhere
All these people wan make I rest
If I 'gree for dem, make I bend, uh-uh
Kele dey my convoy
All these people think 💭 say I be some boy
Na why dem dey come 🚶 for me
But if dem see 👁️ me, dem dey run 💨 from me
Uh, kele dey my convoy
All these people think 💭 say I be some boy
Na why dem dey come ⬅️ for me
But if dem see 👁️ me, dem dey run 💨 from me
Uh, my lifestyle dey give 🎁 dem wahala 😫 oh
Mo yan ✅ saka, mo 👤 ṣe saara
Tell me why dem con dey para
They want make my food 🌮 turn sour
But still I say Asante sana
Ti ✅ o ba s'ẹyin, ko 🙅 le s'awa o, uhn
Say dem wan try to kill my ginger 🔥
They wan cut my liver, but only money 💸 make me shiver
Say I go 🟢 call 🤙 my dealer
Dem wan try to kill my ginger 🔥
They wan cut my liver, but only money 🤑 make me shiver
Say I go 🚶 call 📲 my dealer
Big 🦣 Vibes
0:00 0:00
Playlist Login
Space Play/Pause←→ Seek↑↓ VolumeM Mute
Support ZhoomVerse with Crypto
BTC bc1qldgaauy7vs56q5mcafsj8d6l3zhweq7yx3qjrr
ETH 0x63ddf205A6d002180d79AFe4Be57756FcF7fF139
USDT (TRC-20) TXMBM9yaJKzbcJb5rW3ucgHcT2fyWViJAh