Your Music, Your Vibe, Your Verse
Call of Duty

Call of Duty

Zinoleesky

216 kbps 02:26 Afro-Beat 4 plays
Synced Lyrics 59 lines
Synced by 乙什☻☻mVęrse
Niphkeys
I be person pikin I get feelings ❤️ ❤️ too
My mind is split in two
I love 💖 💓 you but I love 💖 💕 Simbi too
Girl you can just tell me if you want Jimmy Chu
Simbi got a Louis too
So 📢 🗣️ many other guys wan chill with you
Now I just want to marry her
Wan buy 🛒 🛒 her designer
Check your window 🏠 🏠 ka rira
It's been like ❤️ 💯 four days 🌅 🌅 ta 📤 🏪 rira
I don upgrade my terminal
Two shorties ma pa 💥 💥 mi 👤 ❤️ na
You know say me I sabi 💡 ✅ na
My song 🎤 🎶 is sweet 🍫 like ❤️ ❤️ Ribena
Mommy and daddy n 🤷 💬 jo 🕺 🎉
Boys and girls n 💬 🤷 jo 🎉 💃
Ọmọde pẹlu agbalagba
Oloyun to n 💬 💬 lọ s'antenatal
Anywhere me I go ➡️ 🚶
Say dem love ❤️ 💞 my flow
Dem say Zino getty lamba
Ọmọde wey getty raba
I'll be inside playing 🎮 ⚽ call 📲 🤙 of duty
Loving you be my call 📲 🤙 of duty
Say for loving two I'm guilty
She thinks 🤔 🤔 all I want is sex
And it doesn't make her upset
Girl you have to bring your friends 🤝 👫
Cos they all have to meet my friends 💕 👫
And we have a show by ten
So 📢 🗣️ we have to leave ✈️ ✈️ by then
Who I be dem no 🙅 ❌ get idea 🤔 🤔
Cos I no 👎 👎 dey too show myself
Now I just want to marry her
Wan buy 🛒 💳 her designer
Check your window 🌅 🌅 ka rira
It's been like 👍 👍 four days ☀️ 🌅 ta 💸 💸 rira
I don upgrade my terminal
Two shorties ma pa 🔪 💥 mi ❤️ ❤️ na
You know say me I sabi ✅ 💡 na
My song 🎵 is sweet 🍬 🍫 like ❤️ 👍 Ribena
Mommy and daddy n 💬 🤷 jo 💃 💃
Boys and girls n 💬 💬 jo 🎉 💃
Ọmọde pẹlu agbalagba
Oloyun to n 🤷 💬 lọ s'antenatal
Anywhere me I go ➡️ 🟢
Say dem love 💞 😍 my flow
Dem say Zino getty lamba
Ọmọde wey getty raba
Poltergeist and sneak up on you
Me I no 👎 🙅 fit give 🎁 🤲 up on you
Abi make I use ninja 🖤 🖤
Baby 👶 🍼 ma ba mi ❤️ ❤️ ja
Inside playing 🎮 ⚽ call 📲 📞 of duty
Loving you be my call 📲 📞 of duty
Say for loving two I'm guilty
Timi Jay on the track
0:00 0:00
Playlist Login
Space Play/Pause←→ Seek↑↓ VolumeM Mute
Support ZhoomVerse with Crypto
BTC bc1qldgaauy7vs56q5mcafsj8d6l3zhweq7yx3qjrr
ETH 0x63ddf205A6d002180d79AFe4Be57756FcF7fF139
USDT (TRC-20) TXMBM9yaJKzbcJb5rW3ucgHcT2fyWViJAh