Your Music, Your Vibe, Your Verse
My Heart

My Heart

Konstance & Majeeed

320 kbps 02:37 Afrobeats 0 plays
Synced Lyrics 47 lines
Imolenization fun won ni pressure
Street orientation
Good bad boy on a road
Light shine everywhere I go
I feel blesssd everywhere I go
Go, go, go, go, go
Good bad boy on a road
Wetin I wan talk wey you never hear
All the pains inside my head, me I no fit to hide o
I dey try to dey fight all of the darkness in my life oh
But me I no dey fear cos na him be the light
Too many things on my mind oh
If I wan talk make you listen oh
Don't want to lose myself to things wey me no fit control
Too many things on my mind oh
If I wan talk make you listen oh
Don't want to lose myself to things wey me no fit control
All my life I tried, you know?
All those times I tried, you no know?
Na only God wey dey my back cos na Him be my light oh
All my life I tried, you know?
All those times I cried, you know oh?
Na only God wey dey my back cos na Him be my light
I've been alone for a very long time
Fighting these demons in my head like
I no fit trust my fellow man eh, make I no lie oh
It's really hard for me to hide this pain
Oh Lord, pleace come take it away
I know say dem go know my name cos imole ni mi, my God dey my side
Too many things on my mind oh
If I wan talk make you listen oh
Don't want to lose myself to things wey me no fit control
Too many things on my mind oh
If I wan talk make you listen oh
Don't want to lose myself to things wey me no fit control
All my life I tried, you know?
All those times I tried, you no know?
Na only God wey dey my back cos na Him be my light oh
All my life I tried, you know?
All those times I cried, you know oh?
Na only God wey dey my back cos na Him be my light
All my life I tried, you know?
All those times I tried, you no know?
Na only God wey dey my back cos na Him be my light oh
All my life I tried, you know?
All those times I cried, you know oh?
Na only God wey dey my back cos na Him be my light
0:00 0:00
Playlist Login
Space Play/Pause←→ Seek↑↓ VolumeM Mute
Support ZhoomVerse with Crypto
BTC bc1qldgaauy7vs56q5mcafsj8d6l3zhweq7yx3qjrr
ETH 0x63ddf205A6d002180d79AFe4Be57756FcF7fF139
USDT (TRC-20) TXMBM9yaJKzbcJb5rW3ucgHcT2fyWViJAh