Your Music, Your Vibe, Your Verse
"Who Dey Breath"

"Who Dey Breath"

Kingsman

225 kbps 05:44 R&B 12 plays
Synced Lyrics 118 lines
Synced by 乙什☻☻mVęrse
Sometimes I dey reason life 🛟 , life no 😣 dey reason me
Road 🛣️ full everywhere but destination hard 😓 to see
Everybody dey move 🚶 like 💟 say dem sabi where dem dey go
But deep inside many people 👫 lost pass 💯 who miss road 🚧
Man 👨 fit dey laugh 😆 loud dey hide wetin dey kill am
Wear fine 🙂 cloth make sorrow no 😣 fit find am
Because for this side 😪 tears 🥺 no 😶 dey trend
Na who package pain well people 👫 dey commend
You 👉 fit get people 👫 full your contact but still dey lonely
Some “how far?” messages 🗨️ no 😶 carry body ☠️
Dem go ask how you 👉 dey no 😶 be say dem wan know
Na greeting 🖖 wey society teach 🏫 everybody just dey flow
Hunger fit humble person 🧑 pass 💯 Sermon
Empty pocket dey preach with better version
Because when account dry 🏜️ pride 🌈 go soft 🍦
Even your shadow sef go begin act lost
Who dey breathe no 😣 mean 😏 say e dey live
Some people 👫 just dey survive wetin dem no 😶 fit leave
Smile 😀 for face 😏, storm for chest
Outside calm inside unrest
Who dey stand no 😣 mean 😏 say e strong 💪
Some legs dey shake 🤝 but dem still move 🚶 on
Night 😴 dey long 🤥 when eyes 🙈 no gree sleep
Some wounds dey shallow some too deep
One 🤪 guy 👦 tell me say “patience na key 🔑”
I ask am whether key 🔑 fit put food 🥪 for my belle
Because advice sweet 🍯 when your own plate full
Hungry 😋 ear 🧏 no 😣 dey hear grammar well at all
Some dreams 💭 don old 🏚️ like 💙 forgotten birthday
Still we dey call am future every day ☀️
Hope 🙏 dey stubborn e no 🙅 wan die quick
Even when reality dey slap am brick by brick
Friend wey dey post 🏣 soft 🍦 life 🛟 every hour
Fit dey borrow airtime dey hide e powerless hours
Internet don teach 🏫 everybody packaging
Pain don learn 🏫 makeup 💄 sorrow don start branding
Love 😗 sef hard 👷 now no 😶 be only money
People 👪 dey fear 😨 betrayal pass 💯 robbery
Because betrayal get leg e dey waka fast 🏍️
One 🤪 promise fit expire before evening 🌙 pass 💯
For this country 🗾 person 🧑 fit matured by force
Small 🤌 age heavy ❤️ load no 👎 time for remorse
You 👉 go learn 🧑‍🎓 say prayer 🙏 and hustle na siblings
Because miracle no 👎 dey always come through
NEPA took light 🚦 again my thoughts came with it
Sometimes darkness no 😶 dey shout before e land
E go sit 💺 near you 👉 gentle like 💖 familiar hand
Tell you 🫵 make you 👉 rest 🛌 small forget the fight
But one 🤪 tiny 🤌 faith still dey argue with night 😴
You 🫵 Cash 🏦 Out 😵 today no mean sey you go Cash out tomorrow
You 🫵 Buy Car 🚗 today no 😶 mean sey you no fit sell am tomorrow
You 🫵 Survive today no 😶 mean 😏 sey you no fit die tomorrow
🎵
Na why some people 👪 dey joke 😜 too much
Because laughter fit hide where pain don touch
If you 🫵 hear 🧏 loud laugh 😂 no conclude too fast
Some happiness ☺️ dey borrowed e no 😣 fit last
Who dey breathe no 🙅 mean 😏 say e dey live
Some people 👪 just dey survive wetin dem no 😣 fit leave
Smile 😊 for face 🤡 storm for chest
Outside calm inside unrest
Who dey stand no 😣 mean 😏 say e strong 💪
Some legs dey shake 🤝 but dem still move 🚶 on
Night 🌉 dey long 👺 when eyes 🥰 no gree sleep
Some wounds dey shallow some too deep
Sometimes na person 🧑 wey dey encourage others
dey pray 🙏 inside for one 🤪 small 🤪 reason not to break
Because mouth 🙊 fit strong 💪 pass 💯 mind
and smile 🙃 fit sharp pass 💯 truth
We dey call am “I dey alright”
when body 💀 know say spirit don tire
Even sleep 🛌 no 😣 dey always mean 😏 good rest
some people 👪 close eye 😄 only to continue worry
Life 🛟 get sarcasm 😏
na when you 🫵 finally learn 🧑‍🎓 patience
another delay go arrive like 💙 sey e wan give you 👉 certificate
And funny 😄 enough
many people 👪 no 👎 dey fear 😨 death reach
the kind life 🛟 wey no 🙅 get meaning 😏
Because to wake daily
repeat struggle
laugh 😅 out 😛 loud
and still no 😶 know wetin you 🫵 go Chop tomorrow
na silent 😶 exam 💯 wey no 👎 get timetable
One 🤪 thing life 🛟 teach 🏫 quietly be say
no 🙅 be everybody wey clap 👏 for you 👉
believe your doings go last
Some support 🫶 na temporary shaa
dem fit stand up 🤮 once the weight 🏋️ too much
Some people 👨 no 🙅 wicked naturally
na too many disappointments teach 🏫 dem distance
When trust break 💔 often
even good 👌 intentions go begin sound 🎤 suspicious 🤨
And still we move 🏃
no 🙅 be because road 🚧 clear
but because standing too long 👺
fit make fear 🙀 think 🤔 say e don win 🏆
Sometimes courage no 👎 pass 💯
wearing your normal face 😃
when everything inside wan collapse
And if tomorrow come with another test 💯
I go still show 📺 face 🤩
no 😶 be because I dey fearless
but because even broken 🏚️ clocks
still get moment wey dem dey correct
.🎵..
.🎵..🎵...
Who dey breathe no 😶 mean 😏 say e dey live
Some people 👫 just dey survive wetin dem no 😶 fit leave
Smile 😏 for face 🙁 storm for chest
Outside calm, inside unrest
Who dey stand no 😣 mean 😏 say e strong 💪
Some legs dey shake 🤝 but dem still move 🛺 on
Night 😴 dey long 👺 when eyes 😝 no gree sleep
Some wounds dey shallow, some too deep
.🎵...
Synced by 乙什☻☻mVęrse
0:00 0:00
Playlist Login
Space Play/Pause←→ Seek↑↓ VolumeM Mute
Support ZhoomVerse with Crypto
BTC bc1qldgaauy7vs56q5mcafsj8d6l3zhweq7yx3qjrr
ETH 0x63ddf205A6d002180d79AFe4Be57756FcF7fF139
USDT (TRC-20) TXMBM9yaJKzbcJb5rW3ucgHcT2fyWViJAh